Saturday, 7 December 2013

Highlight Of Comedy Night Out With Bonjovi and Friends

De show been happen for Cephas place, Enwe street, Uyo Akwa Ibom State.
Plenty comedians plus musicians dem been boku for d place.
Planet fm air personalities been full there wella.
Comedian Aboki been dey there, Bonjovi, plus many other comedians.
African Michael Jackson sef been follow dey there, d guy dance scatter the dance floor.
Alaska Ui been follo dey there too, as one of the performing artiste.
I no want tell una plenty tori, oya make una see the photo dem below.

From left Mc Bonjovi, Jay Dee, and Dr Flavor, all of  Planet Fm

Oma and Jay Dee on red carpet
Dr Flavor with Alaska UI (Rapper) On the red carpet

More red carpet pics

African Michael Jackson on red carpet

Alaska UI on stage performing 'Count Cash'

Alaska UI on stage thrilling the audience 

Don X, and Alaska UI flanked by other artiste

More pics

Alaska

Aboki posing with Bonjovi and friends

More pics

De show been sweet soh tey, night don fall finish, peple no gree go cos of sey dem no fit miss d fun. It was an atmostphere of laughter. 












No comments:

Post a Comment